STUDENTS CRY OUT LOUD!!! COE OJU

This coe na waaaaao! Dey no go giv us
result again abi? They pack testimonial land
for our head, they think say na im we go
carry go do wrk dey help ourself afta we
don spend spend for skul abi?
Me need my result ooooooooo, make una helep me tell dem...as Oga Timve talkam,
no be only him dem de ask dat question,
'Oyi skul boy, mek we see ya result'
Oyi dat ask dey heavy my head, I cnt fit
shoutoooooooooo ooooooo

0 Response to "STUDENTS CRY OUT LOUD!!! COE OJU"

Post a Comment